유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Peruzzi
보컬
작곡 및 작사
Tobechukwu Victor Okoh
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Lussh
프로듀서
가사
Isolova!
Volume in my ear, volume in my ear
Lussh!
Aii
Ah ehn, ole!
Ehn ole!
Ah ehn, ole!
Ole le le le, ole!
Ah ehn ole!
Ah ehn, ole!
Ah ehn, ole!
Ole ole le le, ole!
You wey dey chop anyhow, ole!
Hafa you wan kill person, ole!
Chop meat, chop this, chop that, ole ooooh
Ole le le le le, ole!
You wey dey knack anything, ole!
Hafa you wan wound person, ole!
Knack, knack, knack, ole oooooh, ole!
Ole le le le le, ole!
Hands on your head, Old Soldier
Go go, go lower
Ge ge, game over
Iso what?
Isolova
Hands on your waist, Old Soldier
Go go, go lower
Ge ge, game over
Iso what?
Isolova
You don do Dremo, ole!
You kan do of Lay Lay, ole!
Now you want do OBO, ole ooooh, ole!
Ole oooooh, ole!
Last time you go see Banky, ole!
Chop and clean mouth with Hanky, ole!
Baby, this hanky Pranky, ole ooooh
Ole ooooh, Ole!
Stubborn
Go Lower
Who you?
Isolova
Stop am
Who?
Go Lower
How do you cope?
Isolova
Guy wey thief my Jam, ole!
He say ehm want drop am, ole!
That time you go see Van Damme, ole oooh
Ah ole oooooh, ole!
Shey you say you know Don Jazzy, ole!
Say una meet for Embassy, ole!
Ahh you want Jonze their Daddy, ole oooh, ole!
You wey dey chop anyhow, ole!
Hafa you wan kill person, ole!
Chop meat, chop this, chop that, ole! ooooh,
Ole le le le le, ole!
You wey dey knack anything, ole!
Hafa you wan wound person, ole!
Knack, knack, knack, ole oooooh
Ole le le le le, ole!
Hands on your head, Old Soldier
Go go, go lower
Ge ge, game over
Iso what?
Isolova
Hands on your waist, Old Soldier
Go go, go lower
Ge ge, game over
Iso what?
Isolova
Stop am
Go Lower
Who you?
Isolova
Stop am
Who?
Go Lower
How do you cope?
Isolova
Writer(s): Federico Peruzzi
Lyrics powered by www.musixmatch.com