album cover
Right Now
album cover
Right Now은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 10일일에 The Horizons Music에서 발매되었습니다.The Last Ordeal - EP
2022년 9월 10일
라벨The Horizons Music
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Arise on my feet
I rise from defeat
I stand on my feet
And I swear I dey too fit
Physically fit
Mentally fit
But the feeling don end
And I swear I no dey fit
Right now
I can't lie way am feeling
My feeling right now
Me I cannot lie
Way am feeling
My feeling right now
Can't lie can't lie can't lie
This feeling right now
Me I can't lie say this feeling
So deep right now
I don Jogodo Highness Kill me
I don sip Hennessy don finish
Is this real or my eyes don finish
I can't see cos my life's on 3D eh !
I don shayo
Shayo kill me
I don fall Hennessy don kill me
I don high Hennessy wan finish me
Is this real or the blunt don kill me eh!
Tell me what you see when you look
Inna the bank shey you just dey happy eh ?
Now tell me what you see
**** tell me what you see
see
I don tire but I never talk finish
Plenty things wey cause see Finish
I just dey but dem want to finish me
Written by: Ovie Collins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...