album cover
Camera Damage
Afro-Beat
Camera Damage은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 10일일에 The Horizons Music에서 발매되었습니다.The Last Ordeal - EP
album cover
발매일2022년 9월 10일
라벨The Horizons Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
WISEHOR
WISEHOR
리드 보컬
작곡 및 작사
Ovie Collins
Ovie Collins
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
WISEHOR
WISEHOR
프로듀서

가사

Omo the whole thing me o bro
I just dey come from outside
If you see flood bro
Kai instead of people to help
People dey carry camera dey video
Bad man don fall down
Camera
Camera
Ahn ahn
Camera
Camera camera camera camera
Dem go vex anytime you dey flex
Write your name in a Benz
All of dem dem go vex
Dem go vex say you trend
Small thing dem go vex
Make you try make you rest
Brother no come con dey flex people
Dieng from the inside gan
From the inside gan
Me I'm just dieng from the inside gan
I don't care I just sniff my blunt
Me I say
Dieng from the inside gan
From the inside gan
Me I'm just dieng from my inside gan
I don't care I just sniff my blunt
And if you see me for your street
Man Abeg make you hold me oh
Cause I fit to fall anytime
And I Swear you go notice oh
if you see me for your street
Man Abeg make you hold me oh
Me I fit to fall anytime
And I Swear you go notice oh
Bad man don fall Down na Camera
Somebody dey die dem go
Camera
Me I just dey All of them carry
Camera
Ahn Ahn
Camera
Bad man fall Down na Camera
Somebody dey die na
Camera
somebody fall for gutter
Camera
Somebody dance for the wrong side
Chai
Somebody dey one day
I no dey play wrong game
I no dey mind wrong name
I no dey for wrong game
No dey find nwanne
No dey Form nwanne
Form nnwanne
When you know my name
Somebody dey one day
I no dey play wrong game
I no dey mind wrong name
I no dey for wrong game
No dey find nwanne
No dey Form nwanne
Form nnwanne
When you know my name
Camera
Somebody dey die dem go
Camera
Me I just dey All of them carry
Camera
Camera
Bad man fall Down na Camera
Somebody dey die na
Camera
somebody fall for gutter
Camera
Somebody dance for the wrong side
Chai (me I say)
Balance Balance it up
Make you try make you balance it up oh oh oh
I say Balance Balance it up
Make you try make you balance it up oh oh oh
Camera (yeh WISE)
AHN AHN
Camera
Camera
Written by: Ovie Collins
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...