album cover
DKMV
album cover
DKMV은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2021년 12월 10일일에 Tiana Entertainment/Dvpper Music에서 발매되었습니다.Commercial Break - EP
2021년 12월 10일
라벨Tiana Entertainment/Dvpper Music
언어English
BPM190
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Na-na-na-na, na-na-na-na
Na-na-na-na
Me, I get stamina
None of you fit to hold me down
Dem dey form big boss, but them no reach am
Ooh, dem no reach am
Don't let us get physical
Me, I just wan use my medulla
Dem dey form big boss, but dem no reach am
Na who be una talisman? Oh no, oh no
Dey my side, dey calculate my money
Me no hate nobody
Me no hate nobody
Me no dey calculate nobody
I dey my side, Me, I dey chase my money
Me dey chase my money
Me no hate nobody, eee
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Na-na-na-na, na-na-na-na
Na-na-na-na
She want ma money, make she go down, go down
Me going forward, no dey slow down
Got money on ma mind, no be throwback
At all, at all, me, I no mind
You look more but you see nothing
No dey look, no dey fear nothing
Say brother, you for learn lesson, then you go see something
You go know, you go know as e dey be, yeah
Dey my side, dey calculate my money
Me no hate nobody
Me no hate nobody
Me no dey calculate nobody
I dey my side, Me, I dey chase my money
Me dey chase my money
Me no hate nobody, eee
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill my vibe
Me, I want first class flexing, no, no stressing
Please, don't kill ma vibe
Na-na-na-na, na-na-na-na
Na-na-na-na
Written by: Raphael Nnakwuzie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...