album cover
DMG
40,061
Music
DMG은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 9월 12일일에 Tiana Entertainment에서 발매되었습니다.DMG - Single
album cover
발매일2025년 9월 12일
라벨Tiana Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

가사

Double six when I roll my dice
E no enter four
My money grows like tree
No be metaphor
Steady cooking
I no need pinafore
I’ve been here before
I done seen it all
Dem Dey see me
But I no Dey send them at all (send them at all)
Energy plenty for body
Like tramadol
Na my headache
Oga no Dey drink panadol
No send their talk
I no send them joor
Tell me what to do (do)
I Dey keep my cool (cool)
I no find trouble
Omo I be talk n do
And if you reason reason reason gan
Then you go see me see me see me
Mo-otilor
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Me I Dey kora
I no get power
Anything sour
Gawa gawa
Tony Montana
Pablo Escobar
Isi Mandela
Biawa biawa
Early in the morning
Making my money eh
Oluwa lo sure mi
New whip too foreign
Enemies go tawa tawa
Tell me what to do (do)
I Dey keep my cool (cool)
I no find trouble
Omo I be talk n do
And if you reason reason reason gan
Then you go see me see me see me
Mo-otilor
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Nothing fit dull my ginger
Dull my ginger dull my ginger
Written by: Elvis Chimezie Akujobi, Ifeanyi Emmanuel Uchegbu, Nnakwuzie Raphael Ekene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...