album cover
Escape
25,255
African
Escape은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 11월 18일일에 Novemba에서 발매되었습니다.Escapade - EP
album cover
발매일2022년 11월 18일
라벨Novemba
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM89

크레딧

실연 아티스트
Novemba
Novemba
실연자
작곡 및 작사
Uzoma Samuel Onyenucheya
Uzoma Samuel Onyenucheya
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Latif
Latif
프로듀서

가사

[Verse 1]
This one for the pain I face
For all the feelings wey I relegate
Steady I dey grind on daily base
Na for the paper why I no go chase (Why I no go chase o)
If dem say I craze
Shey if I fall dem go feel my pain?
[Verse 2]
Papa no dey my mama dey pray
365 days no holiday, e be no holiday o
Man fit to craze, fit to craze
Steady pressure everyday and na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain make I dey, make dem dey
Everybody for him lane
Only me dey run me race
No be play cause
If I fit to run away, I go run away run away (Run away)
[Verse 3]
Be only me wey go feel my pain
Feel my pain, feel my pain, feel my pain
My mama dey pray on a daily base o
I dey pray, I dey pray, I dey pray
If na to run, I go run away
If I fit to run, I go run away
Say if I fit to run away, run away, run away
[Verse 4]
E be only me wey go feel my pain o
Feel my pain, feel my pain
I go run away run away
Run away away
Away, away, away, away
[Verse 5]
Only me dey run my race
Away, away, away, away, away
This one no be any man grace oh na
Away, away, away, away
[Verse 6]
I know say problem no dey finish
Brother man e be things
If u say I lie omo you for try be me
Steady I dey grind I dey hustle no sleeping
I dey find my riddim
But dem no know say man fit to gbes fit to craze
[Verse 7]
Steady pressure everyday and na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain
Make I dey make dem dey, everybody for him lane
Only me go run me race
No be play 'cause
[Verse 8]
If I fit to run away
I go run away run away, run away
Run away
E be only me wey dey feel my pain o
[Verse 9]
Feel my pain feel my pain
Feel my pain, Mamma dey pray on a daily base
I dey pray I dey pray, I dey pray
If na to run I go run away
If I fit to run away
I go run away run away
[Verse 10]
Man fit to craze fit to craze
Steady pressure everyday
And na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain
Make I dey, make dem dey
Everybody for him lane
Only me dey run me race
No be play cause
Written by: Uzoma Samuel Onyenucheya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...