album cover

Sinner

71,634Afro-Pop2023
album cover
Sinner은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 3일일에 Ziiki Media에서 발매되었습니다.Sinner - Single
발매일2023년 5월 3일
라벨Ziiki Media
언어English
BPM93
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
(Shuga)
It's Iyanya
Mmm, oh-oh, oh
It's all over
[Verse 1]
Girl, I fit make you shiver
Come to me now, emi, Michael Power
Watch you undress, gotta hit the shower
Then, do the things we dey do for corner
Sensimina, just dey burn for corner
Penetrating your wall, I ball pass Okocha
Even if she lying, I no still believe her
Na you wey fit turn a man to sinner
And, it's way too late, you need to surrender
[Verse 2]
Afia eyen Akwa Ibom, si ke di'ise (Yeah)
Like how you moving your waist
Nekunek, si ke di'ise
But, that's something about Ekaette
Afia eyen Akwa Ibom, si ke di'ise (Yeah)
Like how you moving your waist
Nekunek, si ke di'ise
But, that's something about Ekaette
[Chorus]
Ọmọge, jẹ ka sọrọ, darling, darling (Woah-woah)
Ṣo ma ba mi sọrọ to ba d'alẹ? (O ṣe)
You dey kill me oh, pa mi, pa mi (Mo gbe)
Whine am, e cause calamity (Oh-wey)
Ọmọge, jẹ ka sọrọ, darling, darling (Oh-oh)
Ṣo ma ba mi sọrọ to ba d'alẹ? (O ṣe)
You dey kill me oh, pa mi, pa mi (Mo gbe)
Whine am, e cause calamity
[Refrain]
Ṣe you feel like to vibe?
Ṣe you feel like to vibe?
'Cause I feel like to vibe
'Cause I feel like to vibe
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
'Cause I feel like to vibe (Feel my vibe)
'Cause I feel like to vibe (Feel my vibbe)
[Verse 3]
I put my money inside (Mm-oh, oh)
All around her perimeters
No fear, no go leave you japa
Because I no dey want another, eh-eh
Ọmọ, baby, you don draw my attention (Mm-oh, oh)
Love you on a new dimension
Your body dey draw, high tension
Got me screaming "oh Lord, have mercy"
[Chorus]
Ọmọge, jẹ ka sọrọ, darling, darling (Woah-woah)
Ṣo ma ba mi sọrọ to ba d'alẹ? (O ṣe)
You dey kill me oh, pa mi, pa mi (Mo gbe)
Whine am, e cause calamity (Oh-wey)
Ọmọge, jẹ ka sọrọ, darling, darling (Oh-oh)
Ṣo ma ba mi sọrọ to ba d'alẹ? (O ṣe)
You dey kill me oh, pa mi, pa mi (Mo gbe)
Whine am, e cause calamity
[Refrain]
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
'Cause I feel like to vibe (Feel my vibe)
'Cause I feel like to vibe (Feel my vibbe)
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
Ṣe you feel like to vibe? (Feel your vibe)
'Cause I feel like to vibe (Feel my vibe)
'Cause I feel like to vibe
Written by: Chukwudike Rogers Wisdom, Daniel Benson, Emmanuel Godwin Chisom, Iyanya Onoyom Mbuk, Nwabueze Promise Chibuike

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...