가사

Extraordinary things I don send them go mortuary since Since I don enter with burglary doings Since I don enter na constantly wins Show solo carry queens go Nigga no follow ordinary beings Follow God Solo dolo cali green blow If they grow that shit locally mi blow You say na bitch But na me be her pastor Chris If I lay hands on top her body she go fall She no dey ask for cheese Before I spray am on top her Bobby We go ball Ma ku kin to dull Mo ti be olorun kin ku kin to fall Te won mo le Lorun Mo de ti be olorun pe ko ma je Ki ota mi ri mi ko lol My friends no change sugbon The way i dress don change My ile address don change How much they pay me For show and for verse don change So the way I vex don change Even the way I'm addressed don change The ladies I sex don change The way I switch flows E go be like say the verse don change Some do Baka but the breast no change No fila Woju mi no ila Cold killer Used to be a broke nigga I approach niggas looking like a dope dealer No fillers Woli agba soul winner No time do omolomo no crime Go time o le r'omo komo no shine Most times I be quiet but I no shy No time fun omolomo no time Oniro ni pastor Ma go tori gbogbo won ni actor Capture mo gboriwole bi rapture Action mo n gbowo tan no be fraction No time do omolomo no crime Go time o le r'omo komo no shine Most times I be quiet but I no shy No time fun omolomo no time No be joke What I'll do to the game no be joke Use my leg press the kneck so e choke Use my sense get the bread so e choke No be joke Unbelievers still dey hear me Who get two liver still dey fear me As I dey move Who dey heaven na who dey steering Who dey heaven na who dey near me Na them dey miss me I no dey miss Na them they gist me i no dey kiss and tell Nigbami gan I no dey kiss Na them they hit me up for the d as well Won ki n f'opolo ya photo mi for yara Won fi Kokoro tan motor ti mo wa wa Jo fi opolo fa choko ti mo ra wa Once e wo opolo wa so motor di yara No fila Woju mi no ila Cold killer Used to be a broke nigga I approach niggas looking like a dope dealer No fillers Woli agba soul winner No time do omolomo no crime Go time o le r'omo komo no shine Most times I be quiet but I no shy No time fun omolomo no time Oniro ni pastor Ma go tori gbogbo won ni actor Capture mo gboriwole bi rapture Action mo n gbowo tan no be fraction No time do omolomo no crime Go time o le r'omo komo no shine Most times I be quiet but I no shy No time fun omolomo no time
Writer(s): James Isibor, Ronehi Omofuma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out