뮤직 비디오

PsychoYP feat. ODUMODUBLVCK - SETTLE US! (Visualizer)
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

크레딧

실연 아티스트
PsychoYP
PsychoYP
실연자
작곡 및 작사
Nicholas Ihua- Maduenyi
Nicholas Ihua- Maduenyi
송라이터
Tochukwu Ojogwu
Tochukwu Ojogwu
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Thrill Max
Thrill Max
프로듀서
Psalmist
Psalmist
프로듀서
Jaylon
Jaylon
프로듀서

가사

Omo settle Omo settle us omo settle omo, omo Omo to settle us Omo settle us, omo settle Omo me I wan vibe this life I don't want to stress I just want to vibe this side I don't wanna confess Omo me I wan vibe this life o I don't want to stress Omo me I just want to vibe I just want to (yeah, yeah) As I enter club I go left, I look right I no know sef I just vibe, wan vex I no know wetin wan go sef As I enter club I don vex I look left, I look left I don shayo, I don ex I don Dem dey say YP omo settle us Omo, you must to settle us Dem dey say YP omo settle us YP omo settle us They dey say YP omo settle us Omo, you must to settle us They dey say YP omo settle us YP Oya settle us Oya settle us You must to settle us Na 2k you go settle us 4k you go settle us 10bey you go settle us But you must to settle us Settle us And you must to trabaye Trabaye Omo you must to trabaye Trabaye Na 2k you go settle us 4k you go settle us 10bey you go settle us But you must to settle us Settle us Na my IP Na my intellectual Na my property I Dey give them Hey God Oya yp You go do free? Dem no wan pay Dem a mental They no show love I dey waka with my nigga On the road Before you go try stop them You go check well Make you no dey jonze Moe musa Tell me say my parole E dey be like e be gold So when I send invoice They must to pay my own (10bey) Settle us They must to settle me (2k) Before I settle them Yp they must to to settle you (tell them) Before you settle them Dem dey say YP omo settle us Omo, you must to settle us Dem dey say YP omo settle us YP omo settle us They dey say YP omo settle us Omo, you must to settle us They dey say YP omo settle us YP Oya settle us, Oya settle us You must to settle us Na 2k you go settle us 4k you go settle us 10bey you go settle us But you must to settle us Settle us And you must to trabaye Trabaye Omo you must to trabaye Trabaye Na 2k you go settle us 4k you go settle us 10bey you go settle us But you must to settle us Settle us Tell them they go settle you In dolls o They go settle us
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Inana Raymond Jones, Nicholas Ukela Ihua-maduenyi, Samuel Onyedikachi Uche, Oluwatimilehin Mayowa-ajayi, Chukwudi Maximus Acholonu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out