뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Rema
Rema
실연자
작곡 및 작사
Rema
Rema
송라이터
Alex Lustig
Alex Lustig
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Alex Lustig
Alex Lustig
프로듀서
Otxhello
Otxhello
프로듀서

가사

I don hustle sha My leg don do plenty waka, e reach to call me oga You see as my body set E don tey when me and my guys we dey fetch water Shoutout to my dad I learnt my lesson, both good and bad Eyes open, ooh la la Nobody fit whine me for the street sha, ahh Oya just dey jekelebe All your mates dey hustle, you just dey kpenkelemes Make you reason am sef, I go motivate you to an extent Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get If you do me evil just dey prepare for your karma nla Pray the real ones live longer Too many snakes under the grass Osagie know me sha All the prophecy I dey do am I dey see many things wey pass una regular eyes Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta Mavin say second quarter don dey loading E no go tey 'til my money go billion My neck don dey fold like Dino, ah I no be politician, but I don dey see their kind of money (money-money-moneyyy) EFCC they fit dey hear me, ewo Any legal money, once upon a time was illegal money To my generation, I be (Hov) I no really fit advice person for hot weather wey dey use snow Na your body go tell you then you go know Oya just dey jekelebe, all your mate dey hustle You dey kpenkelemes (you dey kpenkelemes ooo) Make you reason am sef, I go motivate you to an extent (ehh) Na you go use your own leg and the knowledge wey I help you get If you do me evil just dey prepare for your karma nla (karma nla) Pray the real ones live longer (live longer) Too many snakes under the grass (grass) Osagie know me sha (E know) All the prophecy I dey do am (ahh) I dey see many things wey pass una regular eyes Whether na igbo I smoke wey dey site me for my head oh, ta-ta-ta-ta
Writer(s): Divine Ikubor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out