album cover
NO PROTOCOL
42,434
투어 중
Hip-Hop/Rap
NO PROTOCOL은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 12월 1일일에 Native Sounds/Def Jam PS에서 발매되었습니다.EZIOKWU (UNCUT)
album cover
발매일2023년 12월 1일
라벨Native Sounds/Def Jam PS
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
보컬
Teni
Teni
보컬
Masicka
Masicka
보컬
Wizical
Wizical
건반
Emrld
Emrld
베이스
작곡 및 작사
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
작사가 겸 작곡가
Evan Ellicott
Evan Ellicott
작사가 겸 작곡가
Romain Waldo
Romain Waldo
작사가 겸 작곡가
Javaun Fearon
Javaun Fearon
작사가 겸 작곡가
Teniola Atinuke Apata
Teniola Atinuke Apata
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Wizical
Wizical
프로듀서
Emrld
Emrld
프로듀서
Cross
Cross
믹싱 엔지니어

가사

E don start? (Praa)
Emrld (yaw-yaw, yaw)
Men mount, okay
Kilo wi?
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, antiworld gangsters, GE Records, you get me?
Odumodublvck
(Praa) native
Yeah (prrr-aa)
Even if na for my people (gbo), I no go lay down all my pistol
I no go follow protocol
Ṣayo dey to brush my teeth, oh (ayy)
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke (how many, where dem?)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol (never)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol
Corny man go bury corny man (who go bury am?)
Corny man na continental scammer man (him go pieces am)
I dey look out for the person wey go interrupt my ego, everything go enter body bag
The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (prraa)
Forget violence, abeg, make she come dey show herself (ahh)
If she tender, I go touch
If she give me, I go chop
Odumodu' put me on the floor (ahh, easy)
PG carry ṣayo come
Igbo dey my back, I go roll up jombo tie (tie)
See the police man dey come, I dey blow for him face, then, I tuama for my life
Even if na for my people (ehn)
I no go lay down all my pistol
I no go follow protocol (abeg)
Ṣáyo dey to brush my teeth, oh (grrt)
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke (say make we no smoke)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol (knack am with your chest)
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol
Laapa scobo rayfia, mo gbe were wọ scolovakia
Tẹni Makanaki, pàwọn
Emi gan-gan idan
And if e dey pain you, oya, make you swallow panadol
Shut up (mechonu)
This one na motor sport
Lẹkki, Epe in my double door (drift)
Like an Abuja boy
Smoke everywhere until the tire burst
Like this, me, I no fit die, I no fit lose
24-7, I am always on the move
Money on my mind, I dey steady catch cruise
God dey my side, so, I no go fit lose
Me, I no fit die, I no fit lose
24-7, I am always on the move
Money on my mind, I dey steady catch cruise (yeah)
God dey my side, how am I suppose to lose?
Even if na for my people, I no go lay down all my pistol
Follow protocol
Ṣáyo dey to brush my teeth oh
After I don smoke igbo for setting
Wey dem say make we no smoke
Dem say make she no wine her bunda, they must be joking
My shawty scatter protocol oh
Dem say make she no wine her bunda (kingsman, Kingston)
She scatter protocol
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
Jump inna benz, she love the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe, woah
Up deh right now, me cup deh 'pon full, me puff di hydro
Bring the bank outside, yeah, she gonna act wild, yeah, that's what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Long life, riches fi whole ah my bros
Fire 'pon me belly, yeah, wherever I go
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Ready like, woah
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Thugs dem heavy like
Beg the Father, wash mi sins dem every night (oh, oh, oh)
Get mommy purse and put some bread inna it (mm)
Rise up the laser beam and put dem head inna it (mm)
Ready, yeah, we ready, dawg (prraa)
Ready, yeah, we ready, yeah, we ready like, woah
Ready like, woah
Written by: Evan Ellicott, Javaun Fearon, Ojogwu Tochukwu, Romain Waldo, Teni
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...