album cover
Ecstasy
album cover
Ecstasy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 9일일에 Musiq Bank (Brown Joel)에서 발매되었습니다.Ecstasy + Casino - Single
2023년 8월 9일
라벨Musiq Bank (Brown Joel)
언어English
BPM104
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

High spirit
Highhhh
Of La La
of Lagos
Ogologo something
Gimme wombolo wombolo something my baby mmhh
Oh why Oh why
Girl you do me voodoo voodoo something
dey make me do do foolish something my baby mmhh.
my baby mmmhh
I like as she dey give me
Nwanyi ocha she dey killi me
I know that she dey feel me
Whyn shoulder if you feeling it
I like as she dey give me
Nwanyi ocha she dey killi me
I know that she dey feel me (mmmhh)
Whyn shoulder if you feeling it
See baby girl e dey be your waist
The ileke wey dey for your waist
E dey make man dey crase ahhn
Oya make dem give you space
Oya make dem give you space ahhn
You dey gimme ecstasy
You the prettiest I’ve seen
Prettiest I’ve seen
You dey gimme ecstasy
and I dey feel better
see her back 1 hit 7 bounce (ahhh ah)
London shawty with her own pounds (ahhh Ah)
My sponsor with her own cash (ahhh ah)
I guess i got a good catch (ahhh ah)
see her back 1 hit 7 bounce (ahhh ah)
London shawty with her own pounds (ahhh Ah)
My sponsor with her own cash (ahhh ah)
I guess i got a good catch
got a good catch (hey hey hey hey hey)
Ogologo something
Gimme wombolo wombolo something my baby mmhh
Oh why Oh why
Girl you do me voodoo voodoo something
dey make me do do foolish something my baby mmhh.
my baby mmmhh
I like as she dey give me (mmmhh)
Nwanyi ocha she dey killi me (mmhhh)
I know that she dey feel me (mmmhhh)
Whyn shoulder if you feeling it (mmmhh)
I like as she dey give me (mmhhh)
(ge ge)
Nwanyi ocha she dey killi me (mmmhh)
(Ge ge)
I know that she dey feel me (mmmhh)
(Ge ge)
Whyn shoulder if you feeling it
You know it’s written in the eyes
visible to the blind
E dey play e dey show
Come and see something
Miracle no dey tire jesus o
Miracle no dey tire jesus o
krokpokpo
Make I chop your kpo kpo kpomor
Girl you know I f**k with you heavy
Cus you sexy
And anybody try you de test me ye!
see her back 1 hit 7 bounce (ahhh ah)
London shawty with her own pounds (ahhh Ah)
My sponsor with her own cash (ahhh ah)
I guess i got a good catch (ahhh ah)
see her back 1 hit 7 bounce (ahhh ah)
London shawty with her own pounds (ahhh Ah)
My sponsor with her own cash (ahhh ah)
I guess i got a good catch
got a good catch (hey hey hey hey hey)
Ogologo something
Gimme wombolo wombolo something my baby mmhh
Oh why Oh why
Girl you do me voodoo voodoo something
dey make me do do foolish something my baby mmhh.
my baby mmmhh
I like as she dey give me (mmmhh)
Nwanyi ocha she dey killi me (mmhhh)
I know that she dey feel me (mmmhhh)
Whyn shoulder if you feeling it (mmmhh)
I like as she dey give me (mmhhh)
Nwanyi ocha she dey killi me (mmmhh)
I know that she dey feel me (mmmhh)
Whyn shoulder if you feeling it
Written by: Adewale Mayowa Emmanuel, Favour Agubosim Brown
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...