album cover
Problem
30
아프로비트
Problem은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 1일일에 Monstarrboi에서 발매되었습니다.Problem - Single
album cover
발매일2023년 8월 1일
라벨Monstarrboi
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
Monstarrboi
Monstarrboi
실연자
작곡 및 작사
Dennis Atsiangbe
Dennis Atsiangbe
작사가 겸 작곡가

가사

Shanor
Rexieee got the sauce innit
Climax
Person must hear person
On a Saturday morning
Your paddy dey call person
That person when them dey call
Still dey call another person
To ask am for money
Cause problem Boku
That same person when say he nor get
Go still go bubble
(Normal level)
Na only you go solve your problem
Person nor dey help person
Cause everybody get their problem
Dem nor dey vex for person
Na only you go solve your problem
Person nor dey help person
Cause everybody get their problem
At the end of the day
Only God dey help person
Everybody get e problem
Jo jo jo jojojo
Dangote get e problem
Jo jo jo jojojo
Me sef I get e problem
Jo jo jo jojojo
Nobody dey gree dey help person
So nobody fit help person
So nobody fit help person
Nobody dey gree to help person
Dialog
Ahan
Sometimes ehn
Them dey forget say
Everybody get their own wahala for head
You go call person
The person nor help you
You begin dey vex
You give am money hold?
Why you dey vex for am?
Why you dey vex
If you drink garri
Normal level normal level
Nobody care about you?
Normal level na normal level
Just dey pray for answer
Na normal level normal level
Only God nia dey help person
Only God nia dey help person
If you drink garri
Normal level na normal level
Person nor dey help person!
Na Normal level normal level
Government bad we know
Normal level na normal level
Everybody get problem
Jo jo jo jojojo
Dangote get e problem
Jo jo jo jojojo
Me sef I get I get e problem
Jo jo jo jojojo
Nobody dey gree dey help person
So nobody fit help person
So nobody fit help person
Nobody dey gree to help person.
Bakers mix
Written by: Dennis Atsiangbe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...