album cover

Zombie

675Music2026
album cover
00:00
00:05
00:10
00:20
00:45
01:10
01:20
02:00
00:00
02:10
지난 7일
Zombie은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.

가사

Ah, Ahan Ahan Ahan
Ah Ahan Ahan Ahan
Terrible People, Terrible Politicians
The result is
Zombie oh, Zombie Oh
Dem want make we Dey live like
Zombie oh, Zombie oh Zombie oh
Zombie oh, Zombie oh
Dem want make we Dey live like
Zombie oh, Zombie oh, Zombie oh
I’ve been told that heaven decimated
No need to live by the rules
It makes sense
Chop anybody eye
 nor too send them
(If all of us chop our eyes, wetin go remain)
I refuse to live like an alien
Chop my brothers eyes
 and nor too send them
Dem go say
(Put All the cars in my garage, put all the money in my account, I nor really too send anybody else)
I Dey for settings, Dey look at everybody
Dey wonder if anybody for here get humanity
Sadly
Everybody dey look money
Them say as long as you get money
You can’t do no wrong in they eyes
Thank fully had a talk with Satan
Now they all wondering
 how I had a talk with satan
( Well if you ever had a conversation with the average man, or the politician, you’d know the answer)
Ah, ah Ahan Ahan Ahan
Ah, ah Ahan Ahan Ahan
Yeeehaaaa
Terrible people, terrible politicians
The result is
Zombie oh, Zombie Oh,
Dem want make we Dey live like zombie oh
Zombie oh
Written by: Dennis Atsiangbe

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...