album cover
Purpose
335
World
Purpose은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 5월 2일일에 Billion Hub에서 발매되었습니다.Purpose - Single
album cover
발매일2024년 5월 2일
라벨Billion Hub
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
DM
DM
실연자
작곡 및 작사
David Mychael
David Mychael
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
David Mychael
David Mychael
프로듀서

가사

Oh woah woah
Oh na na
Oh woah
(DM)
They say that beauty lies
In the eyes of the beholder
Oh I don behold her
And I no fit to even lie
But na she wey full my roster
Gun to my holster
Cause Omo you're causing go slow
For the road and junction o
You gat me in a chokehold
For so long, I can't let go
Omo na wetin be your purpose
Oh tell me cause I don't know
I don't know oh
Oh I don't know oh
Oh
Omo na wetin be your purpose
Oh tell me cause I don't know
My Agbani Darego
I just wanna let you know
Say na you dey kill me so
Na you dey take me go
Places that I don't know
Even if I do
Eenie meenie mannie mo
Na you I go carry go
Wey I go carry show
My mummy and my daddy o
You know I can be your daddy yo
E get the way she dey go
Everybody knows
My number one oh na
She carry pass Ini Edo
Fit carry my ego
I get another one oh na
No other kele dey
Wey go fit to fine
This your body na so divine
Nothing wey I no fit do
Cause me I can't lose
You I can't lose you
Oh
They say that beauty lies
In the eyes of the beholder
Oh I don behold her
And I no fit to even lie
But na she wey full my roster
Gun to my holster
Cause Omo you're causing go slow
For the road and junction o
You gat me in a chokehold
For so long, I can't let go
Omo na wetin be your purpose
Oh tell me cause I don't know
I don't know oh
Oh I don't know oh
Written by: David Mychael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...