album cover
MOIST
album cover
MOIST은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 1일일에 Korra Arts Entertainment에서 발매되었습니다.MOIST - Single
2024년 11월 1일
라벨Korra Arts Entertainment
언어English
BPM139
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

(DJ Yk Mule)
Okra water, pineaple
Panya juicy, panya smooth
Motherland miracle
Motherland miracle
(Alors)
Alles, alles, alles, alles
Tout le monde
Wass, wass, wass!
Wetin she dey carry make you wanna marry
Evian dey for body, e dey sweet like palmy
Wetin she dey carry make you wanna marry
Evian dey for body, e dey sweet like palmy
We keep it moist
Motherland moist
Premium choice
We keep it moist, ehn
We keep it fresh
Aqua fresh
We are the best
We keep it fresh
Ooh-wee, ooh-wee, drip, drip, ooh-wee
Motherland konyomi
Shey you wan kolobi
Ooh-wee, ooh-wee, drip, drip, ooh-wee
Okra water mami
Dem just dey follow me
Organic, this one no be regular
Naim make am dey bother my cellular
He say I don scatter him medulla
My kpomo don make am surrender
Surrender, defender, attacker don turn defender
The kpomo don make am surrender
Organic go make am go mental
Daddy o, daddy
Suffry dey bend am for me
The money never complete
Suffry dey bend am for me
I say, daddy o, daddy
E never reach to commit
Suffry dey bend am for me
I say, suffry dey bend am for me
We keep it moist
Motherland moist
Premium choice
We keep it moist, ehn
We keep it fresh
Aqua fresh
We are the best
We keep it fresh
Okra water, pineaple
Panya juicy, panya smooth
Motherland miracle
Motherland miracle
Okra water, pineaple
Panya juicy, panya smooth
Motherland miracle
Motherland miracle
Wass
Written by: CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...