album cover
Ability
album cover
Ability은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 20일일에 Glamour Base Entertainment에서 발매되었습니다.JEWEL
앨범JEWEL
2024년 12월 20일
라벨Glamour Base Entertainment
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Life don play me like ping pong
So many things I don see
And I pray say make we live long
So that we go reap wetin we sow since
Since I
Finish from school
Man don
Dey on en mood
Steady Monday to Sunday
From my dream go come true
I go make all the moves
I know one day na one day
Mmm
Man dey pray for ability oo
The capacity ooo
To do anything wey I want
Mmm
Man dey pray for ability ooo
The capacity ooo
To do anything wey I want
(Man dey pray for ability oo the capacity oo to do anything wey I want)
(Mmm I dey pray for ability oo the capacity oo to do anything wey I want)
Uuuuu
Uuuu
I Must to find my way
I must to dey alright
Baba God lead the way
Mmm
In every storm and rain
I no go give up ehhh
I must to find my way
Babe I no lie
Anything wey you want
Make you call my name
Babe I no lie
Anything wey you want
Make you call my name
Life don play me like ping pong
So many things I don see
And I pray say make we live long
So that we go reap wetin we sow since
Since I
Finish from school
Man don
Dey on en mood
Steady Monday to Sunday
From my dream go come true
I go make all the moves
I know one day na one day
Mmm
Man Dey pray for ability oo
The capacity ooo
To do anything wey I want
Mmm
Man Dey pray for ability ooo
The capacity ooo
To do anything wey I want
(Man dey pray for ability oo the capacity oo to do anything wey I want)
(Mmm I dey pray for ability oo the capacity oo to do anything wey I want)
Written by: Campbell Gawu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...