album cover
Halla
album cover
Halla은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 11월 28일일에 Glamour Base Entertainment에서 발매되었습니다.Avata - EP
2025년 11월 28일
라벨Glamour Base Entertainment
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

I dey wonder why
Many things dey happen for life
Nobody for know
What tomorrow holds
So no pressure me
Mmmm
Me a ono dey follow rush for money
Coz I know say wetin go be go be
Blessings running over
They no fit disturb my peace
(Disturb my peace)
No fit disturb my peace
(Disturb my peace)
Low key adey run my P
(Run my P)
Long neck man a be ostrich
(Be ostrich)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Coz mana be baller baller
(Baller)
Cool ice on my neck and wrist
(Neck and wrist)
Man I don pay my bills
Jah man wey dey climb this hills
Smoke weed manna no dey do no pills
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Coz me abi baller baller
(Baller)
Give them give them never know ooo
I give them vibe them never see
Kepla vibes
To the moon
Counting down
Launching now ah Up
No fit disturb my peace
(Disturb my peace)
No fit disturb my peace
(Disturb my peace)
Low key adey run my P
(Run my P)
Long neck mana be ostrich
(Be ostrich)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Give me all the dollar dollar
(Dollar)
Coz mana be baller baller
(Baller)
Cool ice on my neck and wrist
(Neck and wrist)
Man I don pay my bills
Jah man wey dey climb this hills
Smoke weed manna no dey do no pills
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Gimme all my dollar dollar
(Dollar)
Coz me abi baller baller
Give them give them never know
I give them vibe them never see
Kepla vibes
To the moon
Counting down
Launching now ah
Written by: Campbell Gawu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...