album cover
2 My Bro
album cover
2 My Bro은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 12월 11일일에 Zik Music에서 발매되었습니다.Hero/2 My Bro - Single
2024년 12월 11일
라벨Zik Music
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

One mili, 2 mili 3mili 4million
Only money Dey my mind
Hmmm Gemini and Capricorn e no concern me
Na Dollar be my sign
Soo!
How much money in the Bank?
Wey make you Just dey relax
You better Restrategize
Or them go leave you for back
Time don’t wait for no man
My brother wetin be your plan
My brother Wetin be your plan
If person ask me where I Dey go.
I dey go where the money Dey
I Dey go where the money Dey
Good life go be everyday
If person ask me where I Dey go.
I dey go where the money Dey
I Dey go where the money Dey
Good life go be everyday
Shout out to my brothers
Wey carry me for mind.
Shoutout to my **** in Da Hood
Wey dey do am for me now
I Dey see all of una hand
And I love you guys for life
Blessings blessings to y’all
I swear Good days go come around
Ziko and OG na my mandem.
Big Trap and Waks na my Mandem
This one na the brother man Anthem oh
I don’t play with my Mandem o
Pounds and sterling we Dey find them
Bad belle come we no mind them.
Cause we Dey move far beyond them
Cause we Dey move far beyond them o
So If person ask me where I Dey go.
I dey go where the money Dey
I Dey go where the money Dey
Good life go be everyday
If person ask me where I Dey go.
I dey go where the money Dey
I Dey go where the money Dey
Good life go be everyday
If person ask me where I Dey go.
I dey go where the money Dey
I Dey go where the money Dey
Good life go be everyday
Written by: ilediegwu chukwuanugo Patrick, uzodinma Onyedikachi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...