album cover
WELP
366
Music
WELP은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 1월 31일일에 5K Records Limited에서 발매되었습니다.KURIMA
album cover
앨범KURIMA
발매일2025년 1월 31일
라벨5K Records Limited
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Priesst
Priesst
실연자
작곡 및 작사
Caleb Odugbose
Caleb Odugbose
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Juice
Juice
프로듀서
Emmeno
Emmeno
믹싱 엔지니어

가사

The enemy na the inner me
No be anybody been dey hinder me
Call Arole to deliver me
Oga doctor I no need vitamin
I do this for family but I usually
Ghost them and na intentionally
They deserve world o entirely
As I no fit give them omo e dey tire me
Tire me
Please don't let me go
Help me
Help me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Can you let me know
So you get me
Get me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
I no wan be your idolo
True talk o
Hold God only Him you look up to
Me I dey mess up o
Oh Lord oh
See beggar and I roll up
Cos when I dey Bambiala
Ba ni kobo
They show me road wey them no follow
I tell you people wicked o
No be ritual but they use head o
I'm tryna be different on God
Na who gon teach the teacher
Who gon pray for the Priesst
Them dey confess them dey knee down
But who I wan tell my sins
See me see the goalkeeper
Who’s gon give the assist
Na who wan come give the giver
Wetin I mean do you see
Oh do you see
Please don't let me go
Help me
Help me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Can you let me know
So you get me
Get me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Written by: Caleb Odugbose
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...