album cover
ISAKABA MAN
8,697
Hip-Hop/Rap
ISAKABA MAN은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 3월 31일일에 Native Sounds/Def Jam PS에서 발매되었습니다.THE MACHINE IS COMING
album cover
발매일2025년 3월 31일
라벨Native Sounds/Def Jam PS
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM106

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[PreChorus]
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person
Wey dey talk say me I no go pop
Right now dem dey call me for my phone
Glory glory be to god
Cos we came with our sound
Our style our dress code, oh no!
Bad man! shutdown!
[Chorus]
And we came we dey lead am
Anybody we dey talk say me i no go blow
You be bastard
I go burst one bottle for your head
Den i cover am with plaster
If you like carry dada for your head
Isakaba man e go burst am
E go burst, one shot
[Verse 1]
No be say am used to the pain, no
Promoter or rapper i go chop you remain
Remain for the guys wey you piss for their name
Enemies are due to be chopped no bargain
All i hear is nonsense
Odumodu get sense?
Now they love my content
Catch a body In the morning, bulletin to your brain
I no need ur consent
I don't wanna carry anybody to the cemetery i wanna do it here
I go dig ten feet down to the bottom
So the body no go smell
[Verse 2]
Non c'è religione dentro queste case ALER
Ma prima che ti sparano ti fanno dire amen
Quelli che ti odiano vengono al funerale
E quelli che ti amano sono a casa a pregare
Vestito di nero dentro al block, Black Panther
Voglio un milly dopo un milly come Carter
Fumo come un rasta, faccio saltare l'allarme
Ti uccidono con uno smoking nero elegante
I'm a real bastard
Real trappa
Real italian, eat pasta
Don don, money land touchdown
Money on yo head, countdown
Horsepower, Ferrari
I dont see nobody, nobody else
Stripper Nigeria si fa chimare molly
Shooter Nigeriani con molteplici body
[PreChorus]
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person
Wey dey talk say me I no go pop
Right now dem dey call me for my phone
Glory glory be to God
Cos we came with our sound
Our style our dress code, oh no!
Bad man! shutdown!
[Chorus]
And we came we dey lead am
Anybody we dey talk say me i no go blow
You be bastard
I go burst one bottle for your head
Den i cover am with plaster
If you like carry dada for your head
Isakaba man e go burst am
E go burst, one shot
Written by: Mattia Barbieri, Tochukwu Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...