album cover
Man
15
Music
Man은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 7월 28일일에 Tony Stake에서 발매되었습니다.Man - Single
album cover
발매일2023년 7월 28일
라벨Tony Stake
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Tony Stake
Tony Stake
실연자
작곡 및 작사
Tochukwu Anthony Okafor
Tochukwu Anthony Okafor
작사가 겸 작곡가

가사

Wetin you wan tell me
Plenty men don dey fall
And my head don dey bust
Wetin man dey see
Plenty pass person
No caping
Cos
Man no dey rest
Man go dey make money
Man go dey break body but
Man no dey cry,
Man need to stay kakaraka, he go need a little dragon fire
see.
Man no dey rush
Man need to think normally
Man need to move properly
see
Man no dey play
Man no dey joke with money we go throw many punch for public say,
Man go dey pay bill
Man need to get baby, one wey go calm the body cos
Man no dey play
Man need to get money he go spend for the family
Cos man go dey spend mother
And he go try to dey spend for the father
And he go spend for the brother spend for the sister
Spend for the friends and little little problem.
Man we don see we don tire
Day and night we dey work we dey fire
Nobody care what it is that you’re think
You go pay the things that you’re needing.
Wetin we do for this life mehn I don’t know
Poverty far away from my kingdom
So we go do whatever
For the paper
Still on still we go do better than the pain.
Man need to get wify
Man need to get childy
Cos man don dey old
Man need to save somethings
For the sake of the future things.
Original future thing
No be things wey no mean nothing
I dey for night journey
I go reach by morning
Written by: Tochukwu Anthony Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...