album cover
Soft Lyf
album cover
Soft Lyf은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 10일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Journeying Above Dimensions Unleashed - EP
Released2024년 6월 10일
라벨Azuri
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
I don see the light wey dey shine
To tan si wọn loju bi ring light o
Dem dey scream my name across the globe o
Original lọmọ no fit hinder me
[PreChorus]
Price dey rise like elubọ
E dey inflate like dollar ko sun mọ
One on one bi ekurọ
I dey give them gbẹdu make dem concur
Ki lo kan boss actor lo n suffer
Pawo lo everyday my propaganda
Boys on God make man no suffer
Kowo ma ṣe tan before another one
[Chorus]
Bad man no wan tire
Kowo kun inu ṣaka
I like soft life mo wan suffer
Ori ade mi ko ma sunta
Bad man no wan tire
Kowo kun inu ṣaka
I like soft life mo wan suffer
Ori ade mi ko ma sunta
[Verse 2]
Mo dẹ le kọ anything I'm so different nothing dey worry me
New school testimony everybody happy when I drop the new thing
Gbogbo wa really special
Emi Yemi, my lover
Ice on my neck imma shine forever
Ah ah, shine forever
And bọbo no go tire ti ma fi pa billion dollar
Wọn ni ki la tun wa ka?
Uhn uhn, imma shine forever, oh oh
We go vibe we go party till the end o
We go lowo lọwọ, yeah
[PreChorus]
Price dey rise like elubọ
E dey inflate like dollar ko sun mọ
One on one bi ekurọ
I dey give them gbẹdu make dem concur
Ki lo kan boss actor lo n suffer
Pawo lo everyday my propaganda
Boys on God make man no suffer
Kowo ma ṣe tan before another one
[Chorus]
Bad man no wan tire
Kowo kun inu ṣaka
I like soft life mo wan suffer
Ori ade mi ko ma sunta
Bad man no wan tire
Kowo kun inu ṣaka
I like soft life mo wan suffer
Ori ade mi ko ma sunta
[Outro]
Dem dey scream my name across the globe o
Original lọmọ no fit hinder me
I don see the light wey dey shine
To tan si wọn loju bi ring light o
Written by: Adesanya Olajide Abubakri, Ayanfe Viral, Opeyemi Babatunde Rahim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...