album cover
Keep Tapping
3,245
아프로비트
Keep Tapping은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2024년 1월 19일일에 Azuri에서 발매되었습니다.Keep Tapping - Single
album cover
발매일2024년 1월 19일
라벨Azuri
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM142

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Tiphe
Tiphe
실연자
작곡 및 작사
Tiphe
Tiphe
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Perlz
Perlz
프로듀서

가사

Make you no Dey
Jogodo fallala No passby my mind like road
Shebi na my mind i know
Me I don Dey fall for you oh oh
Make I no Dey jogodo fallala
No passby my mind
Like road
Shebi na my mind i know Me I don Dey fall for
You (wa wa wa)
If them won catch me Won ma penbe
Anything we drop
Won ma je se
Me I don Dey ball Eyan PELE
Awon olofofo kolo
Senpe oo ah
Omo na we Dey town
We no Dey sleep on it
High voltage
E Dey shock person
If you won whine me
You go learn lesson
Casamingos me na
Starboy thing
Oya Oya won fe gbemilor far
Won lon wa motigbe ja
Emi ti mo sanle
Tori raba
I Dey find better life for my mama ye
Shoutout to my gees out there
Make them keep pushing hustle
Go pay Omo no sleeping
Person wey no hustle go Dey fear billing
Ebo ko lor far
Make unna keep tapping
(Melodic chants)
E gbo pe ko lor far
Omo na u ah u ah ah
Make we Dey enter street on Gad oo
Bsc in mechanic
Don Dey drive Uber
Make we Dey pray for better life
Ishe kekere owo nla
Alubarika
Omologo ni dem
No fit cancel ham
Me I don Dey face my fears
I no won depend on no man
I go still Dey beat my chest ah ah
Many obstacles I conquer
(Conquer ah)
If them won catch me
Won ma penbe
Anything we drop
Won ma je se
Me I don Dey ball
Eyan PELE Awon olofofo
Kolo senpe oo ah
Omo na we Dey town
We no Dey sleep on it
High voltage
E Dey shock person
If you won whine me
You go learn lesson
Casamingos me
Na starboy thing
Oya Oya won fe gbemilor far
Won lon wa motigbe ja
Emi ti mo sanle tori raba
I Dey find better life for my mama ye
Shoutout to my gees out there make them
Keep pushing hustle go pay
Omo no sleeping
Person wey no hustle go Dey fear billing
Ebo ko lor far make
Unna keep tapping
Written by: Tiphe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...