album cover
Ahead
album cover
Ahead은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 5일일에 Tiana Entertainment에서 발매되었습니다.Ahead - Single
2025년 6월 5일
라벨Tiana Entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
I been dey agree on solo
Shayo don dey carry me dey enter make we kpo kpo
Everyday on the streets like popo
If we sight figure 8 we go carry her go lungu
Now my retina dey cha bra bra bra
No go let opportunity pass my side ooo
Highway elevate I dey go
Omoh jaye orimi Omoh iyami you know the story oo
[Chorus]
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Say me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Say me wan drink to stupor
[Verse 2]
I make it look so easy
Na why dem dey wan compete me eh
So many transportation to my destination
But dem no fit to reach me
Ooo me I feel good
And e no get wetin they can do
You wey dey think say you fit handle me
Ekwe no go fit to sample me eh
[Bridge]
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
[Chorus]
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Say me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Say me wan drink to stupor
[Bridge]
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
Reason ooo
Many many reason ooo
To be grateful
Oh noo
Oluwa am thankful
[Chorus]
Forget tomorrow
Ahead ahead o
I feel like to discharge oo
Say me wan drink to stupor
Enjoy today forget tomorrow
Ahead ahead ooo
I feel like to discharge ooo
Say me wan drink to stupor
Written by: Joel Nerat Shon, Raphael Nnakwuzie, Uche Udonsi Umeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...