album cover
Obsessed
album cover
Obsessed은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 6월 28일일에 4DGD에서 발매되었습니다.Obsessed - Single
2025년 6월 28일
라벨4DGD
언어English
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Mmmmm for the
For me girl yeahhh
Pretty Shannel
I don't wanna long thing
Cz I know u know you're fine
Among all them guys
Girl I know I'm the last in line
I go Dey try
Till you decide
Say na only me
Wey you wan Dey with oh
Imma have your back
And make you feel secured
Oh my Shannel
I no fit get enough
Nothing you do wey go piss me off
Guess you don't know that I'm so in love
That I'm so in love
That I'm so in love yo-yo
I go dey love you go
Till I wrinkle
Just dey love you go
If you dey doubt
Make you dare me so
Make you dare me so
Make you dare me so yo-yo
See when you waka pass
(Oyoyo)
My head dey bang, bang, bang
(I dey go loco)
See when you waka pass
(Oyoyo)
You make me stand alert
When I see you I compose ooh yeah
(Omah my Omah)
Omalicha yeah
Don't worry about my exes
Dem no be problem
You love me for me
Moreover you give me the best sex
Enough of the girls dem
(Unhhh-ahhhah)
When you no dey I Dey Mara
I shock when I catch the feelings
Was a player with so many winnings
I was a failed lover too
Ciromachukwu with many sittings
I no fit get enough
Nothing you do wey go piss me off
Guess you don't know that I'm so in love
That I'm so in love
That I'm so in love yo-yo
I go dey love you go
Till I wrinkle
Just dey love you go
If you dey doubt
Make you dare me so
Make you dare me so
Make you dare me so yo-yo
See when you waka pass
(Oyoyo)
My head dey bang, bang, bang
(I dey go loco)
See when you waka pass
(Oyoyo)
You make me stand alert
When I see you I compose ooh yeah
Omalicha yeah
Don't worry about my exes
Dem no be problem
See when you waka pass
(Oyoyo)
My head dey bang, bang, bang
(I dey go loco)
See when you waka pass
(Oyoyo)
You make me stand alert
When I see you I compose ooh yeah
Written by: Basit A Opeloyeru
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...