album cover
Remember
album cover
Remember은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 14일일에 4DGD에서 발매되었습니다.Remember - Single
2026년 2월 14일
라벨4DGD
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

But you said that you like it
When a young G keeps the hustle real
Why you gotta lie like that
Why you gon say things that you don't mean oh
Yeah you know I put work in
Money go long bi eyin Ronaldihno
Person wey for blow my eyes
Don go chop ginger
(Eemo re oh-oh)
Umahia umahia oh
Abi ah don dey ment
Go Dey hustle biggest bone
For who no get patience
(Lai kin shomo inu igo)
Shebi na big big dealings
Wey make you Dey yaju simi
You went ahead you're philandering
Shey my feelings na Fili-Fili ni
Billi
(remember)
You say e don finish for me
(Remember)
I tell you say mo ma gbera
(Remember)
Yeh-yeh-yeh
Say dem other guys dey do you wella
Shey you remember
Reme-reme-remember
Your friend Mariana
That your friend Natasha
And your friend Rabakah
They don't like you,you should know
Your friend Ivana
She called me an hour after we Faaja
Guess she wan replace you
But you said that you like it
When a young G keeps the hustle real
Why you gotta lie like that
Why you gon say things that you don't mean oh
Yeah you know I put work in
Money go long bi eyin Ronaldihno
Person wey for blow my eyes
Don go chop ginger
(Eemo re oh-oh)
Billi
(remember)
You say e don finish for me
(Remember)
I tell you say mo ma gbera
(Remember)
Yeh-yeh-yeh
Say dem other guys dey do you wella
Shey you remember
Reme-reme-remember
Billi
(remember)
You say e don finish for me
(Remember)
I tell you say mo ma gbera
(Remember)
Yeh-yeh-yeh
Say dem other guys dey do you wella
Shey you remember
Reme-reme-remember
Umahia umahia oh
Abi ah don dey ment
Go Dey hustle biggest bone
For who no get patience
Shebi na big big dealing
Wey make you Dey yaju simi
You went ahead you're philandering
Shey my feelings na Fili-Fili ni
Written by: Basit Opeloyeru, Nony 4DGD
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...