album cover
99 Problems
577
힙합/랩
99 Problems은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 5일일에 KVLT에서 발매되었습니다.Uncle Yellow
album cover
발매일2025년 12월 5일
라벨KVLT
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Abstraktt
Abstraktt
리드 보컬
작곡 및 작사
Isaac Ferdinand-Ekheoveh
Isaac Ferdinand-Ekheoveh
작사가 겸 작곡가
Tom Joshua
Tom Joshua
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Oddwave
Oddwave
프로듀서
Jesse Alordiah
Jesse Alordiah
마스터링 엔지니어

가사

Make way, make way, make way
Uncle yellow inna di building wi dem pretty pretty ladies
Girl, you get me?
Prrrrrhhh
Steeze!
Yahboy
Uncle Yellow for the ladies
I stay away from the slay queens
And these insta baddies tryna use me for babies
I never thought I'd ever say this
I see the boys dem dey there dey copy my style
I no go even talk, I go look and smile
I got 99 problems and a bitch ain't one
No come dey look me like I thief your own
No go dey
No go dey stand for my face with your stupid yansh
Started from the bottom, I ain't stopping now
I be hooligan, I no dey cooli down
When I start to dey rap, them dey feel the sound ah
Cool story bro, Ion give a shit (cool story)
Transfer no dey work for my SIM abeg
The money coming, I can feel it in my spirit
I dey shop overseas, everything di legit, nne
99 problems and a bitch ain't one
I no want person wey go gimme stress
I get one shawty wey dey gimme funds
The other one shawty no dey gree me rest
Now you wan wan dey come dey reason boys
E get the time wey you no dey feel impressed
I got 99 problems and a bitch ain't one
99 problems and a bitch ain't one
I don't really care what you think about me
Only really here tryna figure my P
I no put ear for your Instagram gist
Make I no go die, I cannot imagine
If I leave this life and I no succeed
Everything designed by the Almighty
Only by grace, no be any magic
Journey out to space when I roll my J
Pack all your drama oya, carry go (Get out!)
Pull up to Ghana, holla Sheriff oh
Akwaaba my brother, oya asem beba o, asem beba o
I love the way I'm feeling now, I'm Ladipoe
So, I no dey vex, everybody calm
I no wan dey beef with my brother man
As you gallivant for my yard I dey see the plan
If the chance land to reply, I no fit decline
Kai, you make a likkle man sing (Wallahi)
Whether na Buju or na Buju Banton
Make nobody tell me how to handle my thing
Had the bars and the steeze since I turned 19, Bro
Mic check 1,2
Truth is, you fuck up, I block you
Me turn down the kpa? Not true
Na why dem dey call me GOAT
I dey always come through
99 problems and a bitch ain't one
I no want person wey go gimme stress
I get one shawty wey dey gimme funds
The other one shawty no dey gree me rest
Now you wan wan dey come dey reason boys
E get the time wey you no dey feel impressed
I got 99 problems and a bitch ain't one
99 problems and a bitch ain't one
Written by: Isaac Ferdinand-Ekheoveh, Tom Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...