album cover
W's
album cover
W's은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 24일일에 GhenGhen Music Empire, Under exclusive license to ONErpm에서 발매되었습니다.W's - Single
2026년 4월 24일
라벨GhenGhen Music Empire, Under exclusive license to ONErpm
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

W’s in the chat
Verse 1
I get am before no be property
That no go my portion
They want make I kpai in poverty
But oluwa dey my junction
They want to dey fvck with my sanity
But dem no go fit block my vision
Wan ley tooo wan ley
Wan ley too
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
Chorus
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
2nd verse
I Dey pray say one day me and my Guys
We go hammer like Elumelu
We go give dem shuperu
From uselu down to Peru
Wetin go be , go be
Mi o farawey anybody
I just dey grind steady on my p
Cos wetin you sow na you go Reap
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
Written by: Esegine Orezi Allen

Loading...