album cover
album cover
Philo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 8월 2일일에 Milli Pondis에서 발매되었습니다.Philo - Single
발매일2026년 8월 2일
라벨Milli Pondis
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
Ohh my Philomena
All the things wey I talk I no mean am
I call on holy father
Or make I call my doctor
Cause you dey make me shiver
[Pre-Chorus]
Cus when you waka pass
You dey cause me confusion
This your body contraband
Make I go report for station
I call olokpa
But dem no pick my call
Ah wetin dey sup
I nor know I nor know
[Chorus]
Oh my philo philo
You alone don’t want no other
Baby you know you know
I wanna show you to my mother
Oh my philo philo
Shey you go be my baby
Baby you know you know
Say na you go carry my baby
Oh my philo philo
You alone don’t want no other
Baby you know you know
I wanna show you to my mother
Oh my philo philo
Shey you go be my baby
Baby girl you know you know
Say na you go carry my baby
[Verse 2]
Oh my philo oh my Philomena
Sad nights on my pillow
Sniff some cocaina
Steady chase no kilo
I wan dey rock this fila
Hennessy wan take my liver
But anything you want I buy am
I no be tony Montana
But my kele must fine pass Hanna Montana
As I fall I rise again
No toxic love
I dey chase my raba
See this love is it something
She tell other girls don’t love me
Love is expensive and I’m up to it
[Pre-Chorus]
Cus when you waka pass
You dey cause me confusion
This your body contraband
Make I go report for station
I call olokpa
But dem no pick my call
Ah wetin dey sup
I nor know I nor know
[Chorus]
Oh my philo philo
You alone don’t want no other
Baby you know you know
I wanna show you to my mother
Oh my philo philo
Shey you go be my baby
Baby you know you know
Say na you go carry my baby
Oh my philo philo
You alone don’t want no other
Baby you know you know
I wanna show you to my mother
Oh my philo philo
Shey you go be my baby
Baby girl you know you know
Say na you go carry my baby
Written by: Monday Endurance

Loading...