album cover

Reason

1,772Music2022
album cover
Reason은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 9월 9일일에 Phoenix Global Collective / Tldc34Ideas Limited에서 발매되었습니다.Reason - Single
발매일2022년 9월 9일
라벨Phoenix Global Collective / Tldc34Ideas Limited
BPM103
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
I know you seen my text
Told you I’ll be home by six
No I no fit leave you, Omoye o
I know you seen my mail
They tell you I’ll be on my way
But you no believe me, Omoye o
[Verse 2]
Ehhh
Your friends try to talk to me
Walahi say I no believe
Dem no fit change my mind
When I need your company
Will you give it all to me
Water pon me eyes
So mi baby say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
[Verse 3]
From the first time
When you enter o
Then I know me and you must to get down
I no go let down
She no let down
Make the whole world pause when you bend down, ah-ahn
[Verse 4]
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do, nobody nuh
No Aristo, no aristo
Cyan leave with me gyal, no Aristo
Nobody nuh, nobody nuh o
They nuh fit do you like me do
So me shawty say
[Chorus]
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Tell me, tell me
Na wetin be your reason?
Na wetin be your reason?
Na wetin be the reason
[Refrain]
You dey shower??
Why you dey shower?
Whey you dey shower me with love
My baby, shower
Why you dey shower
Why you dey shower me with love?
Ohhhhhhhh
Written by: Desmond Momoh

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...