Songteksten

Oh-ah, ye, I'm oga I'm the one who shut down the bar Let's make it rain More Champagne Chop the life and forget the pain (Cray way) Early momo, early momo Me, I don dey wait for my Shoko All of all the things wey she follow me dey talk But, she know say my mind dey for turn up (turn up) Turn up (turn up), turn up (turn up) If you no get money, shey you wan turn up? All of all the things wey she tell me l'ana But, she know say my internal corrupt Baale, make you dobale Pull up in your hood, make you dobale Awa gangan ni omo onile I dey play football like Abedi Pele Swaa, sh'ori e gbale? (chee) Whenever you see me, make you dobale (dobale) Awa gangan ni omo onile Wetin you dey find, make you comot here Oh-ah, ye, I'm oga I'm the one who shut down the bar Let's make it rain More Champagne Chop the life and forget the pain Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga I'm the one who shut down the bar Let's make it rain More Champagne Chop the life and forget the pain (oh Lord) Wa yitiva ngungwa Pela wena, wa yitiva ngungwa Pewe le, yi fikile ngungwa Pela lani, ku fikile a ngungwa Pewe le, wa yitiva ngungwa Pela wena, wa yitiva ngungwa Pewe le, yi fikile ngungwa Pela lani, ku fikile a ngungwa Ya kamina wa yi twa (wa yi twa) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Ya kamina wa yi twa (wa yi twa) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Oh-ah, ye, I'm oga I'm the one who shut down the bar Let's make it rain More Champagne Chop the life and forget the pain Oh-ah, ye (oh-ah, ye), I'm oga I'm the one who shut down the bar Let's make it rain More Champagne Chop the life and forget the pain (oh Lord) Wa yitiva ngungwa Pela wena, wa yitiva ngungwa Pewe le, yi fikile ngungwa Pela lani, ku fikile a ngungwa Pewe le, wa yitiva ngungwa Pela wena, wa yitiva ngungwa Pewe le, yi fikile ngungwa Pela lani, ku fikile a ngungwa Ya kamina wa yi twa (wa yi twa) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Ya kamina wa yi twa (wa yi twa) Kamina wa yi twa (wa yi twa) Wa yi twa kamina, wa yi twa (yizwe) Kamina wa yi twa (wa yi twa) (Wa yi twa, wa yi twa) (Wa yi twa-wa yi twa) (Wa yi twa, wa yi twa) (Wa yi twa) (Wa yi twa-wa yi twa) (Wa yi twa) (Mavin, Mavin)
Writer(s): Sunday Enejere, Nelson Dinis Uqueio, Tarico Caifaz Samuel Simbine, Francis Rofino Joaquim Vilanculos, Charles Chukwu Chibueze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out