Songteksten

Well, they should know we are the Sound Killa (Bzzy) (Sammy, yea-yea o) (Melody o) Don't let nobody, nobody close to my joy I just wan dey happy (oh no) Don't let nobody, nobody close to my joy I say, "Nothing concerning me," o ṣé Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) (Sammy, yea-yea) I say, "Nothing concerning me," o ṣé Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) I say no come dey tell me nonsense, oh No come dey yarn me nonsense, oh No come dey mess with my silence, oh Because I dey show gentility Originally, you wonder I dey feel like Michel Jordan You no fit see me under Wem-pele (original na baba) Originally, oh-oh We dey give dem vibe, oh-oh She dey tell me, o ti tò wọn She dey tell me, o ti tò wọn (Give me melody) Don't let nobody, nobody close to my joy I just wan dey happy, oh no Don't let nobody, nobody close to my joy I say, "Nothing concerning me," o ṣé Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (Sammy, yea-yea) (ahn-ahn) I say, "Nothing concerning me," o ṣé Only money wey concern me, o ṣé Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn) Na the thing wey me I gbadun (ahn-ahn)
Writer(s): 1da Banton Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out