Dostępny w

Kredyty

COMPOSITION & LYRICS
Evans Ifeanyibema
Evans Ifeanyibema
Songwriter

Tekst Utworu

Oga network on this Town crier have come ooo My friend Dey owe me money oo Where that your friend now? E Dey opposite e Dey order beer Haaa you don't mean it He even send waiter to come give me beer oo Na lie Human being get they way them Dey Wetin he come talk He go say e never Dey I go pay nor dey go jail If you call police we fix date If I nor fit meet up we fix another date E say brother drink beer Na when I wan pay I go pay o weather you drink bear or not If you nor drink beer na you weh dey shot You too draw money na because you draw who get to pay If e nor Dey e nor Dey ooo E say so I nor go fit enjoy because I Dey owe you money How much self Wetin deaf and dumb see for night o Na who e tell oooo Wetin fish see for hot oil oo Na who e go tell Fowl weh hawk carry him story Na who e go tell oo Wetin man see for hustle ooo Na who e go tell Slippers nor know who get am ooo E Dey follow who wear am ooo E nor know who get am oo E Dey follow who wear am oo Wetin deaf and dumb see for night o Na who e tell oooo Wetin fish see for hot oil oo Na who e go tell Fowl weh hawk carry him story Na who e go tell oo Wetin man see for hustle ooo Na who e go tell
Writer(s): Evans Ifeanyibema Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out