album cover
Workings
album cover
Utwór Workings został wydany 14 czerwca 2024 przez Ployco jako część albumu Workings - Single
14 czerwca 2024
WytwórniaPloyco
JęzykEnglish
BPM
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

(Afro-selecta)
Na who no get orientation, na him dey sleep for police station
Omo that's–, that line over gen-gen-gen
That line over grrr
You know what I'm saying?
Look, yo
They say "no sleep for the wicked" (woah)
Na hin be say we no go sleep for the weekend (go)
You know I gats put in work (work)
Man wey no get working na princess (grrr)
I drop gbedu from now till death 'cause wetin dey my will is– (I go give dem)
'Cause personally and emotionally, you no fi tell me say I no spit there (grrr, grrr, grrr)
10 rooms in my house, no toilet
That's why me I no dey take shit (for where?)
Agbalagba dey stick on business (grrr)
So, why me I no go take risk?
Violent boys no dey get full bladder
Na because say we no want peace (no piss naw)
I dey move with men, we dey move in 10
No dey move with minimum steeze (grrr)
'Cause no be cho, cho, cho (show workings)
No be cho, cho, cho (show workings)
I got my boys on top (show workings)
All our work on God (show workings)
Because say no be cho, cho, cho (I dey show workings)
Got my boys on top (show workings)
Omo, the boy dey hot (show workings)
I dey gather my grind for front (show workings)
I dey put all my faith on God
See, if you come visit me for my house wey we no chop till 10 (ehen)
Know say na you we dey wait for, bros, make you dey go by then
(Make you dey go na)
Na me be Vj Skinny, that Israelite wey dey form Jew (ok, ok)
See, step in the settings, the snakes dey rattle, dey para (para)
Men wey don O.B me before-before (yeah)
Now na them dey tana my kapa
Awusubilahi, I carry my kettle like malam (malam)
Anybody wey wan come between me and my biz (ehn, my kala)
Get ready to settle with me and my kala
Where dem been dey, when I been carry my music dey sell for my head like Gala?
I don put in work (aje)
Blood and sweat for this P (ehen)
Yesterday, as I see my past (my past)
Even me sef no believe (aje)
So these days, I no like to dey cap much (on God)
No faucet, let the tap rush (ehen)
I dey hardly touch down, but if I do, na tsunami, so clown
'Cause no be cho, cho, cho (show workings)
No be cho, cho, cho (show workings)
I got my boys on top (show workings)
All our work on God (show workings)
Because say no be cho, cho, cho (I dey show workings)
Got my boys on top (show workings)
Omo, the boy dey hot (show workings)
I dey gather my grind for front (show workings)
'Cause no be cho, cho, cho (show workings)
No be cho, cho, cho (show workings)
I got my boys on top (show workings)
All our work on God (show workings)
We smell nice 'cause we really God scent (show workings)
Bring it on if you really wan' test (show workings)
Them dey yarn say "the pikin don vex" (show workings)
Cho, cho, cho, they be speaking nonsense (show workings)
Written by: Peter Luis Onuh, Temiloluwa Davids
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...