album cover
PUT AM
album cover
Utwór PUT AM został wydany 27 marca 2026 przez Ployco jako część albumu PUT AM - Single
27 marca 2026
WytwórniaPloyco
JęzykEnglish
BPM160
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Intro]
Put am for wetin
Put am for wey, put am for wey
Put am for wetin
You get me
Put am for wetin
Put am for wey, put am for wey
Put am for wetin
[PreChorus]
Gbẹdu too sweet, abeg (Ehn ehn ehn ehn ehn)
Fresh boy straight out the bando (Ehn ehn ehn ehn ehn)
Girl, I'm too hot to handle (Ehn ehn)
Mehn, I dey spend like Nepo but I just commot for Lapo (Ehn)
Tell my boys make dem lap oh
[Chorus]
'Cause I know say we go put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for ehn, put am for ehn
Put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for ehn, put am for ehn
Put am for their body
[Verse 1]
She want to eat shawarma
Oh baby, I keep your drama
She wan do this, she wan do that
She want to eat my raba
Na so she call my number
She wan dey gimme lamba
Me and my guys, we just wan dey
We no too send her papa
[Verse 2]
Look
Wetin I dey do with ease dem dey overthink like family man
You suppose know say na me dey up me, I no come down like gravity ṣa
Anytime wey Bizway drop all of my fans are happily mad
Give dem gbẹdu, make dem craze
So you fit tell say dem proud of me
F that shii, ko s'ẹlomi
Gbẹdu don dey their memory
Dem don dey jijo, jijo, jijo
No go dey whine, na felony
[Verse 3]
You wey dey hate on me
Ọmo, ṣe your papa dey craze?
Tell dem no be by size
Ọmọ, ṣe the baka dey shake?
Make dey, make e scatter the place (Abobi)
I wan dey like Bill Gates (My ****)
Your kele dey my place but I no touch am I dey keep my grace (I dey keep my grace na)
[Bridge]
Ọmọ, wetin I dey talk? Wetin I dey talk?
Ọmọ, this shii is crazy
[PreChorus]
Gbẹdu too sweet, abeg (Ehn ehn ehn ehn ehn)
Fresh boy straight out the bando (Ehn ehn ehn ehn ehn)
Girl, I'm too hot to handle (Ehn ehn)
Mehn, I dey spend like Nepo but I just commot for Lapo (Ehn)
Tell my guys make dem lap oh
[Chorus]
'Cause I know say we go put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for ehn, put am for ehn
Put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for their body, ehn
Put am for ehn, put am for ehn
Put am for their body
[Outro]
She want to eat shawarma
Kele wan cho cho cho
Oh baby, keep your drama
Baby wan, baby wan
She wan dey eat my raba
She wan dey wetin, oh ehn
She wan dey gimme lam' she wan dey gimme lamba
Written by: Temiloluwa David Babajide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...