album cover
Tft
album cover
Utwór Tft został wydany 6 grudnia 2024 przez Davecash jako część albumu Tft/Want Me - Single
6 grudnia 2024
WytwórniaDavecash
JęzykEnglish
BPM113
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

Everyday we be grinding like say no tomorrow
I no wan dey beg for street me self wan dey ball oo(another hit oo)
Emi na fe lowo
Mo fe lokiki
I don tire for trenches
Tire for trenches
Davecash
Wake up in the morning
Thanking Jah for the grace to see another day
I’m looking out my window
Hustling and noise everywhere
Cause it’s a monday
Man gats find Wetin to chop
E no easy at all
I no fit carry gun
Mi o lo gbe bon
laye ti mowa
Do you know how it feels
Trying to survive in the street
Ajebutter no fit relate
Wetin **** dey face
Sho mo peda o la ro pi
Go down on my knees I call on almighty
Make pikin wey no con reach me
Dey reason me less omo God forbid
everyday we be grinding like say no tomorrow
I no wan dey beg for street me self wan dey ball ooo
Emi na fe lowo
Mo fe lokiki
I don tire for trenches
Tire for trenches
everyday we be grinding like say no tomorrow
I no wan dey beg for street me self wan dey ball ooo
Emi na fe lowo
Mo fe lokiki
I don tire for trenches
Tire for trenches
You Dey call me I no pick
Why you con dey vex for me my gee
Wetin dey my head omo e plenty
Reality no be beans
Wo kilometer to get that raba
Some go still dey pray make we no make am
Wa le le le won le ba
Wa sha golo de portha
Do you know how it feels
Trying to survive in the street
Ajebutter no fit relate
Wetin **** dey face
Sho mo peda o la ro pi
Go down on my knees I call on almighty
Make pikin wey no con reach me
Dey reason me less omo God forbid
everyday we be grinding like say no tomorrow
I no wan dey beg for street me self wan dey ball ooo
Emi na fe lowo
Mo fe lokiki
I don tire for trenches
Tire for trenches
everyday we be grinding like say no tomorrow
I no wan dey beg for street me self wan dey ball ooo
Emi na fe lowo
Mo fe lokiki
I don tire for trenches
Tire for trenches
Written by: OLADIPUPO DAVID, Olajide Usman
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...