album cover
Papilo
album cover
Utwór Papilo został wydany 13 maja 2026 przez Emijay jako część albumu Papilo - Single
Data wydania13 maja 2026
WytwórniaEmijay
JęzykEnglish
BPM101
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

[Verse 1]
E really get many things wey dey bother man
Sometimes overthinking fit to koba man, make I land
Everybody get wahala wey dey ginger dem
Some sober dem
And some get palava o
Wey go finish dem, rough handle dem
[PreChorus]
Sometimes na to roll up
Roll up
Go on a journey away
Cause where the shayo dey no dulling
No dull
Take all my worries away o, away o
[PreChorus]
Sometimes na to roll up
Roll up
Go on a journey away
Cause where the shayo dey no dulling
No dull
Take all my worries away o away o
[Chorus]
Got me feeling like
Pa o, Pa o, Papilo o baba o
Pa o, Pa o, Papilo baba
Got me feeling like
Pa o, Pa o, Papilo o baba o
Pa o, Pa o, Papilo baba
[Verse 2]
Omoge see as I dey happy for my cruise I loose all the clues
I like where I dey
But reality dey look me for face when my eye clear
Ready face am jeje
You no fit do ojoro ojoro ojoro
(Omo dey well jor!)
The highness na borrow o borrow o borrow
[Verse 3]
Na to rock am dey go
As e dey hot, as e dey go, make e last
O sativa, sativa
Where I dey, I dey float
Take am play ahh
[PreChorus]
Sometimes na to roll up
Roll up
Go on a journey away
Cause where the shayo dey no dulling
No dull
Take all my worries away o, away o
[PreChorus]
Sometimes na to roll up
Roll up
Go on a journey away
Cause where the shayo dey no dulling
No dull
Take all my worries away o, away o
[Chorus]
Got me feeling like
Pa o, Pa o, Papilo o baba o
Pa o, Pa o, Papilo baba
Got me feeling like
Pa o, Pa o, Papilo o baba o
Pa o, Pa o, Papilo baba
Written by: Benjamin Asaph Obodomechine, Emmanuel Jeremiah Mmenim

Loading...