album cover
W's
album cover
Utwór W's został wydany 27 listopada 2026 przez GhenGhen jako część albumu King of Faaji
27 listopada 2026
WytwórniaGhenGhen
BPM113
Melodyjność
Akustyczność
Valence
Taneczność
Energia

Teledysk

Teledysk

Tekst Utworu

W’s in the chat
Verse 1
I get am before no be property
That no go my portion
They want make I kpai in poverty
But oluwa dey my junction
They want to dey fvck with my sanity
But dem no go fit block my vision
Wan ley tooo wan ley
Wan ley too
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
Chorus
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
2nd verse
I Dey pray say one day me and my Guys
We go hammer like Elumelu
We go give dem shuperu
From uselu down to Peru
Wetin go be , go be
Mi o farawey anybody
I just dey grind steady on my p
Cos wetin you sow na you go Reap
Asiko logba , Asiko logba oo
Asiko logba , Asikooo logba ooo
O lowo Lana ole di olowo lola
Asiko logba, Asiko logba ooo
W’s in the chat
All I do is win win win
Gbogbowa lama lowo
W’s in the chat
All I do is win win win
Written by: Esegine Orezi Allen

Loading...