album cover
Trips
album cover
00:00
00:05
00:15
00:20
00:35
00:50
02:00
00:00
02:47
Ostatnie 7 dni
Trips był najczęściej odkrywanym utworem w czasie około 20 sekundy do w ciągu ostatniego tygodnia

Tekst Utworu

Me I don dey trip for you
Me I don dey trip for you
Me I don dey trip for you
For you for you… hmmm
Me I don dey trip for you…. Girl I want you to know
Me I don dey trip for you… Adumaradon mi
Me I don dey trip for you… hmmm orekelewa
For you for you
Girl my mind no dirty
No be conji wey bring me
Dis love no be joke, no be joke
Na your name dey my will
Omo o so mi bolor
Dis love no be joke o
Mi o paro when I say
That without you I’m stupid
When I dey low, you no dey run from side
Ewo nikan lo le mu inumidun
You dey make me choko!
You be my motivation
Ti nba ji ni owuro
Girl nobody do me better than you do mi
Pemi ni oruko odele fami ni irugbon
follow me go home
I love you more than anything my oh my oh my
I’ll keep on running to you
I dey trip o for you
Me I don dey trip for you
Na you dey light my fire
Me I don dey trip for you
If you no Dey na para
Me I don dey trip for you
Girl I go spend my raba on you
For you for you
Me I don dey trip for you
Na you dey light my fire
Me I don dey trip for you
If you no Dey na para
Me I don dey trip for you
Girl I go spend my raba on you
For you for you
I’ll be with you ki o to pe mi
For you
Ife re ma Lon yi mi lori
For you
Olomi moma tewo ki o to bere
Oh oh your body yami Weyrey
I go show you off to my mommy
Me and you ajo ma je aye Miami
Emi de ma tewo ki o to bere
Oh oh your body yami Weyrey
You be my motivation
Ti nba ji ni owuro
Girl nobody do me better than you do mi
Pemi ni oruko odele fami ni irugbon
Follow me go home
I love you more than anything my oh my oh my
I’ll keep on running to you
I dey trip o for you
Me I don dey trip for you
Na you dey light my fire
Me I don dey trip for you
If you no Dey na para
Me I don dey trip for you
Girl I go spend my raba on you
For you for you
Me I don dey trip for you
Na you dey light my fire
Me I don dey trip for you
If you no Dey na para
Me I don dey trip for you
Girl I go spend my raba on you
For you for you
Written by: Ojulari Oluwaseun Samuel, Olatuga Moses Oluwatosin

Loading...