album cover
Dagger
153.261
African
Dagger foi lançado em 14 de dezembro de 2022 por YBNL Nation / EMPIRE como parte do álbum Senth Of Her - EP
album cover
Data de lançamento14 de dezembro de 2022
SeloYBNL Nation / EMPIRE
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia
BPM99

Vídeo da música

Vídeo da música

Créditos

INTERPRETAÇÃO
Senth
Senth
Interpretação
COMPOSIÇÃO E LETRA
Ernest Felix
Ernest Felix
Composição
PRODUÇÃO E ENGENHARIA
Senth
Senth
Produção
Olamide Adedeji
Olamide Adedeji
Produção executiva
Jaycen Joshua
Jaycen Joshua
Engenharia (mixagem)
kelechief
kelechief
Fotografia

Letra

She said "she want to cream on my dagger"
She said "she want to meet her father"
'Cause she said "na only me wey don make her scream"
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me, I no dey loyal
My girl, you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh-yeah
Uh-uhh
Oh, I know why the girls dem, all dem like me
(Boombah)
'Cause I give them sugar, why dem no go like me?
They said "me, I sweet and I taste fantastic"
Some of the girls say "na mi love", they don't want to leavе me
They love my dagger 'cause e don put them inside their feelings
And, this Senth, your body next to me, yeah
That's why dem girls, they don't want to leave me
Oh-oh, yeah-hh
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
Hmm-mm
She said "she want to cream on my dagger" (mm-ah)
She said "she want to meet her father" (mm-ah)
'Cause she said "na only me wey don make her scream"
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me, I no dey loyal
My girl, you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh-yeah
Uh-uhh
All of mi girls dem fine and you know dem sexy
Big batty girl, and I call her "my bestie"
Anabella said "she no go leave me go-go"
Until she don test my Vanilla
Oh my girl, you fine
Bad girl, you look so fine
Can I smoke my ganja with you, uh-uh?
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
Hmm-mm
She said "she want to cream on my dagger" (mm-ah)
She said "she want to meet her father" (mm-ah)
'Cause she said "na only me wey don make her scream"
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me, I no dey loyal
My girl, you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh-yeah
Uh-uhh
Written by: Ernest Felix
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...