Vídeo de música

Destacado em

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Bolaji Benjamin Showunmi
Bolaji Benjamin Showunmi
Songwriter

Letra

Some pray make I rise Some pray make I fall But bose wun oluwa lonsola oh Ejo emi ko rara oh Some pray make I win oh And some pray make I shun But wan ole pa kadara da Oluwa ti ko Kilonso ah eh eh Kilonso eh Oromi lonso ah Bad boy wey dey tension ah eh eh eh Kilonso eh eh Kilonso ah eh eh eh Oromi lonso ah From local I go international Person wey Dey find money No dey for Toba loose guard wan gbe tan Bi omi we wo inu agbon kosi enitoye Sati rahman lole so Wanni mon do yanga Wanni mon gberaga Wanti buwari like say baba But now dey cannot say nada I just wan flex And live my life And do my best And leave the rest I no want stress I no want stress I no want stress I no want stress I just wan flex And live my life And do my best And leave the rest I no want stress I no want stress I no want stress I no want stress Kilonso ah eh eh Kilonso eh Oromi lonso ah Bad boy wey dey tension ah eh eh eh Kilonso eh eh Kilonso ah eh eh eh Oromi lonso ah From local I go international Make I tell you whats up I'm on my way to the top I know say dem dey feel the boy Oromi lonso Ask them why dem be hating Coz I be grinding for my bread daily Konse tori ki omotena pemin baby I'm going higher tori temi yemi Wanni boyranking you dey para Karaye mapa kadara da Ole bere mi lame From cairo to uganda Some no pray make I rise Me keep rolling the dice Oluwa nin sola Me no go forget to do my part Some pray make I rise Some pray make I fall But bose wun oluwa lonsola oh Ejo emi ko rara oh Some pray make I win oh And some pray make I shun But wan ole pa kadara da Oluwa ti ko Kilonso ah eh eh Kilonso eh Oromi lonso ah Bad boy wey dey tension ah eh eh eh Kilonso eh eh Kilonso ah eh eh eh Oromi lonso ah From local I go international
Writer(s): Tony Confidence, Bolaji Benjamin Showunmi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out