Letra

Bad days are gone oh better days ahead If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread God Dey my back oh Oil Dey my head So many times that Ive fallen oh but I go rise up coz god dey my back Ah eh nah grace oh ah Many things wey man don face oh ah Started from the bottom but I dey chase tower Still grinding harder just to make dollar Bad days are gone oh better days ahead If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread Oluwanbe leyin mi Kosi anybody ti mole beru Many times ti mo ri owo rabata Many times ti mio ri owo ra ewu Still grinding harder Coz I know say I gas make am and I no fit sell my soul to the devil Orisirisi loti sele Aimoye awon ti ajo bere Ti won ole de bi to jepe wanti je Ile Toje pe nigeria su wan to gba border wo seme I no dey use am buga I just dey use am thank God Pemiosi ninu awon to pa tori wa raise cardboard Tabi awon to kamo joint to ni pe hands up To yin wan pa toripe wanfe bob Ore ofe olorun ni monje Mowa di omo ton koje Wan rini igba to sanra but wan ori ni Igba ti ogbe I'm living my life on a low on a coded Bad days are gone oh better days ahead If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread God dey my back oh Oil dey my head So many times that I've fallen oh but I go rise up coz god dey my back Ah eh nah grace oh ah Many things wey man don face oh ah Started from the bottom but I dey chase tower Still grinding harder just to make dollar Bad days are gone oh better days ahead If you dey chop your fried rice and chicken wo butter dey my bread
Writer(s): Bolaji Showunmi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out