Vídeo de música

Why Like This? (Official Video)
Veja o vídeo de música de {trackName} de {artistName}

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Michael Saviour Oryiman
Michael Saviour Oryiman
Songwriter

Letra

Wetin I carry for my mind I never do The one wey dey my head E plenty How the matter no go vex me My governmental people Where the promises Na so so talk on talk dem never do. Wetin person pikin never see Nobody dey alright E show for everybody smile Na so we gather dey For here Na so so try on try The thing dey tire person life E just dey cause person depression Pass me the lighter make I burn trees and relax E plenty, e plenty Dem just dey play person quanti. Wetin be the way Lord of mercy The same thing, the same thing Dem tell us centuries and nineties But still we never see any changes, oh why! Na why me I dey ask them Why like this Egba mi oh Why like this Egba mi oh Na why me I dey ask them Why like this Egba mi oh Why like this Egba mi oh Why like this Be careful who we choose today Or tomorrow e go be the same story As e bad e go bad dey go If you don tire try make you show it Only one power we get Na to add number for vote oh So make we no go use am play Everyone count for hope oh Ahhnn Na only we fit save this country ooh Ahhnn Cos most of them no care care care Ahhnn We no get pass that one Na 'im our one power If you reason their lies, ohh You go know say Na fools them regard us oh! I say E plenty, e plenty Dem just dey play person quanti Wetin be the way Lord of mercy The same thing the same thing Dem tell us century's and 90's But still we never see any changes oh why Na why me I dey ask them Why like this Egbami oh Why like this Egbami oh Na why me I dey ask them Why like this Egbami oh Why like this Egbami oh Why like this
Writer(s): Michael Oryiman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out