Lyrics

Oh oh oh eh wawawa oshey Babyfresh on the beat giving dem all Yeah yeah yeah Call my number I go respond owe (I go respond owe) You are enough eh eh How dare me not to respond Call my number I go respond owe (Girl I go respond owe) You re enough owe You gimme love wey dey sweet my body oh! Bayi loving that your Pepe dance bayi Omo to rewa bayi Anything wey you I want to, I buy it oh oshey! Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe Dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Pepper rest oh (Nwanyeoma) Nwayor figure eight oh! Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Body rest o nwanyeoma Whine dat waist biko answer Eledami know my mind oh Wey e bring you come my life oh My heart full of rejoice oh (Omotorewa) Wanna give you loving say Na you go Dey touch my body All night long baby for long oh baby say Call my number I go respond owe (I go respond owe) You are enough eh eh How dare me not to respond Call my number I go respond owe (Girl I go respond owe) You re enough owe You gimme love wey dey sweet my body oh! So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Pepper rest oh (Nwanyeoma) Nwayor figure eight oh! Nwanyeoma come give me kiss oh (Nwanyeoma) Wetin be this oh nwanyeoma Body rest o nwanyeoma Whine dat waist biko answer Bayi loving that your Pepe dance bayi Omo to rewa bayi Anything wey you I want to, I buy it oh oshey! Bayi omo to rewa bayi loving that your Pepe Dance bayi anything wey you want I buy it, buyyyy So fine... whyyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh So fine... whyyyy Nwanyeoma you scatter my head oh eh
Writer(s): Lorenzo Larue, Vincent Goazempis Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out