Lyrics

When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they dey use to When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they de dey use to They no dey like you like they de dey use to (use to) And e dey pain me make I blame me Why they no dey like me like they de dey use, They no dey like me they de dey use to, use to Is it envy? Is it jealousy? Why they no dey like me like they de dey use, They no dey like me they de dey use to, use to See me see trouble See me see trouble See me see trouble See me see trouble Ehhh please don't burst me bubble I been hustlin' hustlin mene wo na ekɔba, My broda my broda so tell me menesaneiba, Nsa kɔ na nsa ba mene wo na ekɔ s3 menya meho mfasoɔ de3 yenbɔka On my knees praying for blessings Jah Jah abi you see the Grind, nnamfo sem nti na kɔtɔ ne trɛ, i thought Mama was lying Now I see ghetto hood actors Wosei me din backwards Heyba When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they de dey use to They no dey like you like they de dey use to When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they de dey use to They no dey like you like they de dey use to E dey pain me, e dey pain me Why they no dey like me like they de dey use, They no dey like me like they de dey use, use to Is it envy? Is it jealousy? Why they no dey like me like they de dey Use to, they no dey like me they de dey use to Menesanaba? nsa kɔ na nsa ba Menesanaba? nsa kɔ na nsa ba Tidatitatey, Jealousy go shame, Jealousy go shame Jealousy mama, jealousy papa, jealousy broda, jealousy sister eh ehhh Tidatitatey, Jealousy go shame, Jealousy go shame Jealousy fo eh eh ehheh Tadadadidatadatodo Ehh I go pray for you Oo oo ooo ooo Yeah e yeah Jealousy go shame (When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they dey dey use to They no dey like you like they dey dey use to When you get your back on the wall When you get your back on the wall They no dey like you like they dey dey use to)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out