Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kwesi Arthur
Kwesi Arthur
Composer
Mr Eazi
Mr Eazi
Composer
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Oluwatosin Oluwole Ajibade
Songwriter
Emmanuel D Arthur
Emmanuel D Arthur
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MOG Beatz
MOG Beatz
Producer

Lyrics

Zagadat Dedadey (it's MOG baby) Let take it back to yesterday (eh) Before the war, before the fight (eh) You no dey give me no funny replies (eh) Wey you dey send me memes for Insta (eh) Yɛn kasa a, you no dey bed (eh!) Nso mefrɛ a, you no dey answer (eh!) Why you dey say you no dey need me? (eh!) Why you dey treat me like a stranger? Girl when I'm in love with you And I don't want nobody I don't want nobody Girl I don't want nobody I love the things you do Nti I don't want nobody I don't want nobody So I don't want nobody And I don't wanna, I don't wanna live a day, without you If ebi joke just tell me say you just dey play Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you If ebi say I do somethings, I just go change Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up Wake me up Daeɛ na meso a make you wake me up Let take it back to yesterday When you dey call me one and only When you dey come see me for lungu Who go love you like I love you Why you dey treat me like a stranger Right now you no dey care Use to call the boy your baby Bɛɛ nɛ mini otsɔɔmi bulu Girl when I'm in love with you And I don't want nobody I don't want nobody I don't want nobody And I love the things you do Girl I don't want nobody Me, I don't want nobody Girl I don't want nobody And I don't wanna, I don't wanna live a day without you If ebi joke just tell me say you just dey play Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you If ebi say I do somethings, I just go change (oh yah, yah yah) Make I go kill myself Believe me, me I go kill myself If ebi joke just tell me say you just dey play Make I go kill myself Believe me, me I go kill myself If ebi joke just tell me say you just dey play Girl when I'm in love with you And I don't want nobody I don't want nobody Girl I don't want nobody I love the things you do Nti I don't want nobody I don't want nobody So I don't want nobody And I don't wanna, I don't wanna live a day, without you If ebi joke just tell me say you just dey play Say I don't wanna, I don't wanna live a day without you If ebi say I do somethings, I just go change Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up Make you wake me up Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up Just wake me up Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up (It's MOG baby) Wake me up Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Emmanuel Arthur, John Dosunmu Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out