Lyrics

My Belle My Head My belle o. My head o. Mommy no cry. Ima go make sure Say you no die. Ima go hustle and go try Hunger man for neck, shey Na bowtie? Whatever it takes, me I no shy If na heaven food dey make we go Sky E better than make I sit down make I no try I go even buy ticket make we go Fly Mama. Yeah E dey mean say, make I turn slave Kunta kinta Anything just to make clean pay You never see food chop since Wednesday Make I wash car sell and I shine Shoe Shey na work anything, I no mind Do I go do better work, even times Two Coz it's not easy, It's not easy, It's not easy. Charley, no vex Anything for your boys make We go flex No work make we do so no checks Ha, we sef wan rock rolex Do something for your boys, we Are loyal You be king, you be chief, you Be royal Alaye, you go scatter them total International star, no be local Hey, Ha If we get work wey go bring better Food make we dey chop No be road we for stand, we for Dey shop If for say things connect like We for pay school fees, we for Dey class You sef know say Warri no dey carry Last But as things dey now we no fit Chop grass At all, at all, na him bad pass Naija people just surviving Okada riding, police bribing Pastor preaching, pay your tithing School fees paying, food providing Impure water, no electric No more traffic, see the light Is sexy Students begin the revolution Writer everywhere, no solution No big pothole, people dying All the past politicians lying University, degree pursing Viewers thirsty, people queuing Black market, petroleum duty Arm-robbery, there's no security People uprising, Niger Delta Fuel scarcity, there's no shelter Hey, Hey oga stop there Abi you never see road block here? Na we be the police, search and Stop here If you wan pass son, gotta drop Here You no dey see gun, abi you no well If you form actor, you go go cell See behind counter no be hotel You go do 3 night before you go Bail Ha, ha But if you wan move, you sef know Wetin you suppose do Do am quick quick make I no expose You Biyem something make I hold true Ess I dey call Lins make he come Check Search am quick, search him bag And him pocket Any exhibit wey we come get Then alarm go blow all na trumpet You Biyem something make I hold true Ess I dey call Lins make he come Check Search am quick, search him bag And him pocket Any exhibit wey we come get Then alarm go blow all na trumpet My belle my head My belle o. My head o.
Writer(s): Jude Abaga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out