Music Video

I Dey Feel Like
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Grass 2 Grace by 2 face idibia
ALBUMGrass 2 Grace2 face idibia
Listen to Basketmouth: Africa Month featuring 2 face idibia
PLAYLISTBasketmouth: Africa MonthApple Music African
Listen to 2000s Afrobeats Essentials featuring 2 face idibia
PLAYLIST2000s Afrobeats EssentialsApple Music African

Credits

PERFORMING ARTISTS
2 face idibia
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Innocent Idibia
Innocent Idibia
Songwriter

Lyrics

Oh boy Eh? Ay, ay, ay Ehn? You know wetin I dey feel ehn If you know wetin I dey feel ehn If you know how I dey feel ehn Ehn, I feel like (no be small matter) No be small matter (no be small matter) No be small matter Oh, this girl (no be small matter) No be small matter (matter, matter) See, girl, the way wey you dey do me I must confess say I love you really truly I will do anything for you Anything you want me to do Oh my girly You are the one that I look at as heavenly You are the one that I adore And I know I can die for, see My angel The one that makes me smile My angel The one that gives me joy The one that makes me strong When I'm in the midst of temptation You are the one that makes me feel Like I'm a ruler of a motherfucking nation So I say, I dey feel like Obasanjo, eh Because you love (love me) I dey feel like Tinubu, oh Because you care for me (care for me) I dey feel like Jay-Z, eh Because you fine like Beyonce' (Beyonce') I dey feel like Jolly Nyame Because you dey burn my heart Dey like Mandela Because you dey fight for me (fight for me) I dey feel like Bob Marley, oh Because you dey high me (high me) See, see, see this love, ayy (no be small matter) No be small matter (no be small matter) Me and you my girl Go dey together forever (ever, ever) And no other man can put us asunder ('sunder, 'sunder) That's why I promise to love you 'Til the end of my life See this girl, I dey harsh for her matter If you try her no be small quanta Me and you go enter the same one bata (bata) Eh, see, see my angel The one that gives hope You are the one that gives me hope When I'm at the end of the world You are the one that makes me feel Like I'm a ruler of a motherfucking nation So I say, I dey feel like Obasanjo, eh Because you love me (love me, love me) Dignified is the way that I'm feeling Because you care for me (care for me, care for me) I dey feel like Akume, eh Because you dey feel me (feel me, feel me) I dey feel like Mandela, eh Because you dey fight for me (fight for me, fight for me) Eh, I dey feel oh-ah-eh Because you love me (love me) I dey feel like, I dey feel like (feel like) Because you need me (need me) See, I love you (I love you) Because you love me (love me) See, I need you (need you) Because you need me (love me) See, I want you, because you want me (want me) See I love you Because you love me (love me) Ay, I dey feel like Atiku, oh Because you want me (want me) Feeling a young Alhaji Because you dey burn my heart I dey feel like a very royal highness Because you explode me (explode me) And I dey feel like Bill Clinton, oh Because you trip for me Ay, I dey feel like Donald Duke oh! Because you dey buy things for me I dey feel like eh-ahh Because I dey buy things for you We must feel like we love ourselves, oh Because we dey feel ourselves, o Eh-eh-eh (E don do like that eh? Okay) eh, because you love me
Writer(s): Innocent Idibia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out