album cover
My Level
292,457
African Dancehall
My Level was released on September 17, 2018 by Shatta Wale as a part of the album My Level - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:00 - 00:05
My Level was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:15
00:20
00:25
00:35
00:40
01:00
01:05
01:10
01:20
01:30
01:45
02:15
02:35
00:00
02:44

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Shatta Wale
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
Paq
Paq
Arranger

Lyrics

My level oh
My level oh
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan' worry me
I go show all o' dem tragedy
No be today o, no be today o we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day wey Jesus Christ e go come oo
So if you see me today
I know my level (I know my level)
I know my level (My level)
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
The time I dey waka dey waka yeah
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ dɛka eh
Lonely, lonely story
Buh the time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
So if you see me today
I know my level (I know my level)
I know my level (My level)
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan' worry me
I go show all o' dem tragedy
No be today o, no be today o we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day wey Jesus Christ e go come oo
So if you see me today
I know my level (I know my level)
I know my level (My level)
Oh my level
And if I dey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Written by: Charles Nii Armah Mensah, Stanley Agyekum Dartey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...